المدة الزمنية 1600

Sweet Mother

بواسطة INSPIRATION SONGS
124 مشاهدة
0
8
تم نشره في 2022/12/06

Sweet Mother 😙💞 Sweet mother I no go forget you For the suffer we you suffer for me yeah Sweet mother I no go forget you For the suffer we you suffer for me yeah When I dey cry my mother go carry me She go say my pikin wetin you dey cry yo yo Stop stop! stop stop! stop stop! Make you no cry again oo When i wan sleep my mother go help me She go lie me well well for bed She covers me cloth say Make you sleep Sleep my pikin oo When i dey hungry my mother go run up and down She dey find me something we I go chop Sweet mother, sweet mother oooo When i dey sick my mother go cry cry cry She go say instead wey i go die make she die She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo If i no sleep, my mother no go sleep If i no chop, my mother no go chop She no dey tire ooo Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeh yeh Sweet mother yeeeeh Sweet mother oh, oh oh Sweet mother I no go forget you For the suffer we you suffer for me yeah Sweet mother I no go forget you For the suffer we you suffer for me yeah When I dey cry my mother go carry me She go say my pikin wetin you dey cry yo yo Stop stop! stop stop! stop stop! Make you no cry again oo When i wan sleep my mother go jell me She go lie me well well for bed She cover me cloth say make you sleep Sleep sleep my pikin oooo When i dey hungry my mother go run up and down She dey find me something we i go chop Sweet mother, sweet mother oooo When i dey sick my mother go cry cry cry She go say instead wey i go die make she die She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo If i no sleep, my mother no go sleep If i no chop, my mother no go chop She no dey tire ooo Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeh yeh Sweet mother yeesh Sweet mother oh, oh oh Stay Blessed and share this to inspire someone!

الفئة

عرض المزيد

تعليقات - 0